LYRICS: Halal Walad Ft. Klazkeed – Goro (Song Lyrics)






International badman things i dey making everything like a badman things.

we dey make a all the manya manya

Ladan goro, ladan goro

Brother man if no be money matter no dey call my phone wo, phone wo.

See the way we make am money now all the ladys don dey follow, follow

Fine girl wey she sabi dance na she wanna take my photo, photo

Our money no be say we thief am or money from the lotto

Now i dey go far.

Pull up in the rover

All the mother fucker bad belle people fall in the gutter.

Me taking over, the game is over, we dey go far we dey go far getting dollar exchange papers ahey i getting dollar exchange papers.

Everywhere wey we go they go ladan goro, ladan goro

Halal man me i kill am they go ladan goro, ladan goro them say ladan goro, ladan goro

Klazkeed yah yah

Me dey ginger

Some of them dey say na kola wey dey bitter

Before dey play all the nigga dun dey sing out

When all the strippers dey whine give Dem middle finger ohhh oh oh oh

Now God dey bless me

Enemies stress me

Mother f**ker leave ma way

And if you grumble (uhh)

Dem knock you (uhh)

Me and halal scatter the show hey hey

Everybody say klazkeed klazkeed

Anytime dey see me dey ma craze oo

See as Dem dey hala up my name oo

Be like say some people wun downgrade me oo oo

Noting noting

Nothing go fit stop my way oo

When I step on the place

A lockdown go occur for the place oo hahahaooha

ladan goro, ladan goro

Halal man me i kill am they go ladan goro, ladan goro them say ladan goro ladan goro halal man me i kill am they go ladan goro, ladan goro them say.

getting dollar exchange papers ahey i getting dollar exchange papers.

Halal man me na viper man, viper man (the viper) halal walad.

Aheye klazkeed yeh yeh

DOWNLOAD AUDIO

Post a Comment

0 Comments